Comot Body Music Video by Soft

Naijafans

Naijafans

Thread Starter
Administrator
Staff member
Local time
Today 9:02 AM
NaijaCash
9,871
“Comot Body”

Soft



Soft bang! Bang! Bang!
Oh (Pariiiii)
I say commot body put ynash make the gbedu enter you
Ajino motor buggy track
Ah ejo ya oh
Say I get men with bullion van
Awon te mi festac(awon te mi festac yo)
Omo this jolly no be chaise is a banger(banger)
50 bottles of manya(Maya oh) (Maya oh)
Bring me packet of st morris
Amaka no like yawa(Yawa oh) (Yawa oh)
She just want to burn calories
Calo calo calo calo calo
Calo calo calo calo calo (you say wetin)
Calo calo calo calo calo
Calo calo calo calo calo
Lo calo



I say commot body put ynash let the gbedu enter you
I say commot body put ynash let the gbedu enter you
Ajino motor buggy track
Ah ejo ya oh
Say I get men with bullion van awon
Te mi festac (awon te mi festac yo)
Onyeoma na man with raba
Area call am baba(baba oh)
So mo need lati jaiye yi (Bga owo yi)
Buy everything for mummy(for mummy)
Rale ni Miami oh (oh je)
Kole fu my mummy oh
So money di lati gbowoyi
Buy everything for mummy(for mummy)
Rale ni Miami oh(oh je)
Kole mi maimi oh
50 bottles of manya
Bring me packet of st morris
Amaka no like yawa
She just want to burn calories
Calo calo calo calo calo
Calo calo calo calo calo
Calo calo calo calo calo
Calo calo calo calo calo
Lo calo
I say commot body put ynash let the gbedu enter you
I say commot body put ynash let the gbedu enter you
 

Similar threads

bestosteopathy1
Replies
0
Views
175
bestosteopathy1
bestosteopathy1
tamahan
Replies
1
Views
164
tamahan
tamahan
Naijafans
Replies
0
Views
333
Naijafans
Naijafans
Naijafans
Replies
0
Views
281
Naijafans
Naijafans
  • Tags
    comot body comot body music video by soft music by soft
  • Richest Naijafans User

    Most NaijaCash

    Naijafans
    Naijafans
    9,871 NaijaCash
    N
    NL SOFT
    2,593 NaijaCash
    SACHSTOSHI
    SACHSTOSHI
    578 NaijaCash
    maventechie
    maventechie
    569 NaijaCash
    Naijablog
    Naijablog
    397 NaijaCash
    Naijababe
    Naijababe
    272 NaijaCash
    bestosteopathy1
    bestosteopathy1
    205 NaijaCash
    K
    A
    anngardner97
    117 NaijaCash
    bettydawson
    bettydawson
    113 NaijaCash